By: Esther Ayoola
For Oshodi/Isolo Constituency I for Lagos State, House of Assembly member Hon. Stephen Ogundipe on Monday don go promise residents say more development projects.
Di senior man make dis announcement as im go inspect ongoing road works for di area.
Ogundipe use im mouth tuk say im check four roads Oluwasanmi, Baba Ode, Deji Adeoye, and Alhaji Sokoya streets, and body sweet am for di quality of work wey im see dia.
He also praise oga Presido, Tinubu, Governor Sanwo-Olu, and Speaker Mudashiru Obasa for supporting infrastructure development wey dey improve movement for Oshodi area.