Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Rilwan Agbomeji
Former Naija Midfielder Garba Lawal don advise Super Eagles Coachie, Eric Chelle and im technical crew say make dem sort di defensive issue of di super eafles for round of 16
Nigeria go face Mozambique Mambas on Monday for Fez Stadium to fight for quarter-final spot.
Di former midfielder yarn am for on siddon talk show as fans dey ready cheer Nigeria for AFCON.
Lawal talk say e get confidence say Super Eagles go beat Mozambique if dem hold defence well.
Written by: News Editor 1
AFCON 2025 Nigeria Eric Chelle news Garba Lawal advice Nigeria vs Mozambique Super Eagles defence Super Eagles tactics
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025