Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Say nor be small fire burn area yesterday for 15, Pipeline Road, off Ekoro Road, Abule Egba, Lagos, wey scarra one residential house plus small church for di area.
Lagos Fire Service wey confamate di tori say, dem receive distress call around 1pm. and sharp-sharp na so dem rush with dia fire crews from Agege and Abesan station go fight di blaze.
Controller General, Margaret Adeseye, tuk say dia first check show say na di recycling site fire start, then e jump go di bungalow plus mini church close by.
Written by: News Author
GNI House fire Lagos fire news LSFRS update
todayJanuary 15, 2026 5 1
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025