By: Esther Ayoola
Opposition Govos, Seyi Makinde and Bala Mohammed on Sunday don buy waka meet with Seriake Dickson for Bauchi as tuks on PDP leader jam rock.
Afta di meeting, Makinde and Dickson waka go see former kano state govo, Rabiu Kwankwaso and Peter Obi, wia dem do small political waka
One source wey dey close to Kwankwaso, wey no wan make dem call im name, tuk say di real reason na to discuss possible alliance and strategy for 2027 presidential election.
Di meetings show how opposition leaders, Obi an rest dey try unite, moving to di 2027 elections.