Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Man United legend, Roy Keane, say Manchester City wining Liverpool for last minute na big wahala for Arsenal Premier League title hope.
Pep Guardiola team dey six points behind Arsenal, but dis win still keep pressure.
Erling Haaland score penalty for stoppage time make City carry all three points comot Anfield.
If dem beat Fulham next, City fit reduce Arsenal lead for table to just three points.
Written by: News Author
EPL title race Man City last-minute goal Manchester City Premier League title battle
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025