Premier League rivals press button say make dem driveĀ Man City Owners
by Famosipe Ayomide Oga dem for three Premier League clubs don dey call make dem force Manchester City owners to sell the club as punishment for breaking financial rules. According to wetin BBC Sport report on Friday, these rival club officials talk say anything wey no reach to change the club owners no go show how serious City offense be, especially as dem no cooperate with Premier League investigation. One […]