Sports

Man United near Champions League Spot

todayApril 28, 2026 5

Background
share close

Manchester United don move near Champions League qualification after dem beat Brentford 2-1 for Old Trafford on Monday.

Casemiro na im open di scoring early for di match, while Benjamin Sesko add second goal before half time.

Brentford try fight back as Mathias Jensen score late goal for im side.

But di win still leave united third position, and dem dey 11 points clear of Brighton as top five go qualify for Champions League next season.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds