obodo oyinbo

Maria Machado Vow Say She Go Return Venezuela

todayJanuary 6, 2026 5

Background
share close

By: Esther Ayoola

Venezuelan opposition leader Maria Machado tuk say she go return afta US military comot President Nicolas Maduro from power.

For her first public tuk since di weekend post, di Nobel Peace Prize winner yarn for Fox News say she dey plan come back Venezuela as soon as possible.

Machado no gree with interim president Delcy Rodriguez, say, she na one of di people wey plan torture, persecution, corruption and drug business.

Rodriguez bin be vice president under Maduro and don show say she ready work with Washington.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app