obodo oyinbo

Melania Trump Deny Report Say She Nor Get Link With Epstein

todayApril 10, 2026 4

Background
share close

By: Esther Ayoola

For White House on Thursday, first lady, Melania Trump don address reporters how she nor get any connection with Jeffrey Epstein, di widespread sex trafficking network.

She say make all those claims stop because dem dey spoil her name.

She explain say na only once she “cross path” with Epstein around year 2000, and say di rumor dat she introduce Epstein to Donald Trump no be true, as e dey try defame her reputation.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app