Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Wi oga Minister of Works, Senator Engr. David Umahi, don give Lagosians assurance say One part of di Lagos, Calabar Coastal Highway go ready for commissioning by May.
Im yarn dis one on Saturday, when him go inspect di project untop di coastal road wey go link Lagos to South-South and South-East.
Umahi say di progress, dey show di workings of wi oga Presido, Bola Ahmed Tinubu administration seriousness to deliver beta infrastructure, even with di hard economy.
Written by: News Author
Lagos–Calabar Coastal Highway update Minister of Works Nigeria Nigeria road construction news
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026