Lagos

NAFDAC Burst Big Fake Drug Racket For Lagos

todayFebruary 10, 2026 5 4

Background
share close

By: Esther Ayoola

Operatives of National Agency for Food and Drug Administration and Control, NAFDAC don burst one serious fake drug racket for Lagos, seize over 10 million fake and banned medicine wey dem hide inside warehouse for Trade Fair–Navy area, Lagos.

Director of Investigation and Enforcement for NAFDAC, Martins Iluyomade, say na sharp intelligence wey dem get afta training meeting on February 3, nai make dem uncover di place.

E call di operation one of di worst wey don hapun for Nigeria in recent years.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app