Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Operations for National Agency for Food and Drug Administration and Control office for Lagos State don scatter on Wednesday as union members lock NAFDAC compound gate for Isolo.
Staff wey come early go work no fit enter as members of National Union of Food, Beverage and Tobacco Employees block both entrance and exit gate to protest.
Dem dey protest because NAFDAC still dey enforce ban on alcohol wey dem dey sell for sachet and small PET bottle below 200 millilitres.
Union dey demand make dem open factories wey dem seal and warn say if enforcement continue, e fit affect industry economy badly.
Written by: Ridwan Agbomeji
NAFDAC Lagos office shutdown NAFDAC union protest news NAFDAC workers strike action Nigeria alcohol regulation update Sachet alcohol ban Nigeria sachet alcohol prohibition controversy
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026