Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Say like dis, Nigerian athletes dey show workings for outdoor season, recording wins, personal bests and even national record for sprint, jumps and throws events.
Chinecherem Nnamdi win men javelin for Tom Jones Memorial for Florida wit big personal best of 84.68m wey break im own national record and push am go seventh for Africa all-time list.
Kanyinsola Ajayi run 100m invitational for Auburn meet clock 9.90s wind-assisted to lead Nigerian 1-2 finish as Israel Okon come second with 9.95s.
For high jump, Temitope Adeshina clear 1.95m for Mt. SAC Relays for California to win event and set top NCAA mark for dis season.
Written by: News Author
Naija athletes records and personal bests Nigeria athletics performance USA Nigerian athletes international wins Nigerian athletes outdoor season 2026 Nigerian track and field US competitions
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026