Uncategorized

Naija Clubs To Collect N559m Each As CAF Raise Prize Money

todayMarch 11, 2026 4

Background
share close

Say Four Naija clubs, Rivers United, Remo Stars, Kwara United, and Abia Warriors, wey  play for dis season CAF Champions League and Confederation Cup go collect N559m each from CAF.

CAF Presido, Dr Patrice Motsepe, don raise prize money for both competitions.

Champions League winners go chop $6m now, while Confederation Cup winners go get $4m.

Even clubs wey comot for early stages go still collect $100,000, so Naija clubs go land their share.

Written by: Ridwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app