By: Esther Ayoola
National Assembly say dem wan cut short dia break and resume plenary on Tuesday, February 17, 2026, by 11am, dat important tuks dey to tuk for di 2027 election matas.
Say, like dis Clerk to di National Assembly, Kamoru Ogunlana, don wire bulk SMS to allĀ senators and House of Representatives members make dem adjust dia timetable because of Ā di meeting on Tuesday.
Konfam news Sources inside di Assembly tuk say, lawmakers fit review and even shift di date wey dem set for di 2027 presidential election to February 13, 2027.