By : Jolayemi Olajide
Senator Natasha Akpoti-Uduaghan don collobi di Peoples Democratic Party candidate for Kogi Central senatorial ticket for di 2027 general elections.
Na Thousands of supporters across 57 wards comout in dia konfam her candidacy during a party primary on Wednesday.
U sabi say, di Senator don do one term and dis one sef go be di second time wey she go do di senator tin for her pipo.