obodo oyinbo

Nigerian Community For South Africa Protest For Anti-Drug Raid

todayFebruary 10, 2026 2

Background
share close

By: Esther Ayoola

Naija community for South Africa don dey ginger area dey protest say, security go kpai one Nigerian man, Emeka Uzor, during anti-drug operation for Gauteng, Johannesburg.

Say, di shooting hapun around 3pm on February 8, 2026, for Carltex garage, Windsor East, Randburg.

ActionSA Konfamate say Uzor, wey dem say dey involve for drug business, say dem shoot am during di operation wey include Ekurhuleni Mayoral Candidate, Cllr Xolani Khumalo.

Say person kpai, nor concern dem and dat dem go o continue to fight crime to stop drug syndicates wey dey terrorise communities south Africa.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app