By: Esther Ayoola
Members of di Naija Labour Congress (NLC) and di Food, Beverage and Tobacco Senior Staff Association (FOBTOB) don sti go block di office of di National Agency for Food and Drug Administration and Control (NAFDAC) for Isolo, Lagos, dey shout say “No work for us, no work for you,”.
Say di protest cause serious wahala as NAFDAC staff no fit enter the Lagos office until police from Odi-Olowo Division come intervene around.
Nobodi fight sha, but say, di protest na shake of say sachet alcohol producers dey complain of bad market wey dem dey face because of di ban of sachet alcohol.
FOBTOB Secretary, Comrade Anthony Oyaga, tuk say di mata full of “deep pain, growing fear, and heavy sense of injustice” for workers wey dey affected.