National

NNPP to Join Hand With ADC For 2027 Election

todayMarch 30, 2026 3

Background
share close

By: Esther Ayoola

Di New Naija Peoples Party (NNPP) don declare say dem go form collabo with African Democratic Congress (ADC) for 2027 presidential election.

Dis na according to a statement by di NNPP National, tuk tuk person, Ladipo Johnson, on Monday.

Johnson say even though Rabiu Kwankwaso, former NNPP 2023 presidential candidate, don leave di party join ADC, NNPP  go sti contest di  elections.

Say however, for presidential level, say dem go joinbodi with di ADC.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app