Arewa Group Accuse Atiku Say naim dey Help Tinubu Weakening Opposition
By : Jolayemi Olajide Arewa Citizens Parliament don accuse former Vice President Atiku Abubakar of becoming di “most valuable indirect political ally” of President Bola Ahmed Tinubu ahead of di 2027 general elections. For statement wey ACP National Leader, Hon. Saidu Jibrin, release, di group tuk say Atiku long-time presidential ambition and im dominance over coalition efforts don weaken and destabilise opposition politics for Nigeria. Dem claim say for […]