Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Russia don drop hard warning give US and Europe say make dem no try send soldiers go Ukraine, say if dat one happen, na bigger war go burst, as di fight don already drag near four years.
Russia say foreign troops no go calm anything, e go only scatter di marras and cause face-to-face wahala.
But US and European leaders still dey yarn about security cover for Ukraine afta di war, including US eye-monitoring and European backup.
Russia no gree at all, say dat kind move fit light another fire, as global tension dey hot.
Written by: News Author
Russia Ukraine Conflict Russia warn US Europe Ukraine war latest news
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025