National

Northern Govos Package Security Matas Condem Jos Attack

todayMarch 31, 2026 1

Background
share close

By: Esther Ayoola

Di Chairmo of Northern States Governors’ Forum, Gombe State Govo, Inuwa Yahaya, don condemn di attack wey hapun for Angwan Rukuba, Jos North, Plateau State.

Im yan dis one afta dia quarterly meeting for Abuja.

Governor Yahaya yan say di governors  tuk about security mata for North and dem agree to  tackle di gbege wey dey affect di north.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app