National

NYSC Mourns Former DG Colonel Obasa

todaySeptember 29, 2026 7

Background
share close

By: Kofoworola Olayinka

National Youth Service Corps[ NYSC] don mourn former Director-General, Colonel Peter Kolawole Obasa, wey kpai on Monday, September 28, 2026.

During condolence visit to di family for Ilorin, di current NYSC DG, Brigadier General Olakunle Nafiu, describe Obasa as one of di pipo wey build strong foundation for di scheme.

Obasa serve as di third NYSC Chief Executive from 1979 to 1984, with General Nafiu saying di scheme go continue to build on di legacy wey im leave behind.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds