NYSC

5 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

FG Announce Big NYSC Reform Say Adire Go Replace Khaki Uniform

Federal Gornment don announce say dem dey plan for major changes for NYSC programme, and one of dia plan na to replace di traditional khaki uniform with locally made Adire material to support Naija economy. Na Minister of Youth Development, Ayodele Olawande, announce dis one for TV siddon tuk on Thursday, He tuk say di reform go ensure say corpers go receive postings wey match dia course of study. E […]

todayJuly 2, 2026 15

OBODO NAIJA

Federal Gorment Make Change For Nysc

Di Federal Executive Council don approve big change  for National Youth Service Corps (wey wi sabi as NYSC), na di first ogbonge change for since e start 53 years ago. FEC order di Attorney-General and Ministry of Youth make dem amend di NYSC Act so all di new changes fit start immediately. Wetin be di change, Under di new arrangement, civilian go lead NYSC operations while military go still dey […]

todayJune 30, 2026 13

OBODO NAIJA

NYSC Don Set Date For Batch B Stream I POP

By: Emmanuel Ariyo-David National Youth Service Corps don approve Thursday, July 9, 2026, as official passing-out date for 2025 Batch ‘B’ Stream I corps members across Nigeria. NYSC announce di date for statement wey dem post for dia official X handle on Wednesday, signed by Director of Information and Public Relations, Caroline Embu. According to di statement, activities wey go lead to di passing-out exercise start since June 23. Di […]

todayJune 24, 2026 13

OBODO NAIJA

NYSC Announce Date For 2026 Batch ‘B’ Orientation Course

By : Jolayemi Olajide NYSC don announce say di 2026 Batch ‘B’ Stream I Orientation Course go officially start on Wednesday, June 10, 2026, for all orientation camps nationwide. di scheme's Director of Information, Caroline Embu, naim konfamate dis update for statement on Thursday say registration for prospective corps members go run until midnight on Friday, June 12. Di official swearing-in ceremony for all dia new corps members go also […]

todayMay 21, 2026 15

NYSC

Economics

Minimum wage: NYSC go spend N307.6bn on corpers allowances

National Youth Service Corps (NYSC) fit spend up to N307.6bn for mobilisation and payment of corpers allowances, na wetin The PUNCH report.This amount dey based on the increase wey NYSC announce for corpers allowances, wey rise from N33,000 to N77,000, as dem talk for statement wey dem release for September 2024. The increase follow the signing of the new minimum wage bill into law for May 2024.Normally, NYSC dey mobilise […]

todayMarch 20, 2025 591 88

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds