Niger Delta

Obi: Naija No Suppose Dey Poor, God Already Bless Us

todayDecember 9, 2025 5

Background
share close

By: Esther Ayoola

Presidential candidate of Labour Paty and before before Anambra state govo, Peter Obi, don tuk say Naija no suppose dey poor, no be poverty capital of world, because God don bless us with plenty resources  wey dey under our foot and wey dey for sky.

E yarn this mata for one book launch for inside Abuja wey dey talk about the ogoni experience and how di people there don dey very very courageous.

Obi emphasis  say Niger Delta no suppose negotiate with goment but goment suppose dey thank them for dia idea wey dem get to turn around the country.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app