Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Minister of Finance, Olawale Edun, don clear air say Naija N58.472 trillion 2026 budget dey safe based on di size, dat e dey fridge dey cool.
Edun yarn dis one when im lead him economic team go defend di budget for Senate Appropriations Committee.
Di committee members, wey Solomon Olamilekan Adeola dey lead, ask plenty questions and di team answer one by one.
Written by: News Author
₦58.472 Trillion Budget Federal Government Budget 2026 Nigeria 2026 Budget Olawale Edun
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026