By : Jolayemi Olajide
See gbege, Pakistan go launch airstrike and send ground troops enter Afghan province, kpaikpai pipo yangayanga on Sunday.
Di Taliban gornment for Afghanistan say at least 36 civilians, including women and children, kpeme inside the attack and over 160 people sustain wound.
But Pakistan Information Minister, Attaullah Tarar, change am, say 29 militants st caput inside di strikes wey target wia di bad boys dey hide.
Pakistan don tey wey dem dey accuse Afghanistan say dem dey hide terror groups wey dey cross border attack dem, but the Taliban government talk say na lie.