National

PDP Pick Turaki Lead Interim NWC, Vow Say Dem Must Field Presidential Candidate

todayMay 5, 2026 1

Background
share close

By: Esther Ayoola

Pipos Democratic Parti (PDP) don appoint Kabiru Turaki as chairmo of 13-member interim National Working Committee follow dia leadership quanta and Supreme Court judgment.

Dem announce am for 103rd NEC meeting for Abuja with support from Seyi Makinde, say moving on, na di new team go handle party matas for now.

For him acceptance speech, Turaki tuk say PDP must bring out presidential candidate by force, whether anybody like am or not.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds