obodo oyinbo

Plane Crash Kpai 11 Near France Airport

todayJune 29, 2026 3

Background
share close

Eleven pipo naim don kpai after one civilian plane wey carry skydivers crash, play, play turn to hit an go, say di plane get askident near Tomblaine for eastern France on Sunday.

According to local authorities, Di victims include five instructors, five students and di pilot, as di plane fall near Nancy-Essey airport close to residential area.

Authorities say nobody wey dey ground die, while dem don open investigation to know wetin cause di crash.

Emergency workers and counsellors dey support families and witnesses, as police don warn pipo make dem stay away from di crash area.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds