Niger Delta

Police Hunt Gunmen Say Dem Attack Imo Community

todayDecember 9, 2025 5

Background
share close

By: Alice Iduh

Nor be small gbege for imo state , say  gunmen  go burst Amala Community, Ngor Okpala, Imo State, open fire for one Toyota Highlander and kpai di driver on di spot.

Dem later drag di passenger from  one Lexus commot, and up till now the poice never sti fit confirm how many pipo dem carry.

Police PRO, Henry Okoye, yarn say di wounded driver wey dem rush  go hospital later kpai, and confirm say Commissioner Aboki Danjuma don order serious manhunt with other security people and vigilante to track deir trail

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app