National

Police Pay N2.4B Insurance Money To Officers, Families

todayMarch 19, 2026 2

Background
share close

By: Esther Ayoola

Say di Naija Police don pay over N2.4 billion insurance money to 1,075 officers and pipo wey lose dia life on duty, under di Group Life Assurance plus IGP Family Welfare Schemes.

Di Inspector-General of Police, Olatunji Disu, ni give di cheque to families on Wednesday for Force Headquarters, Abuja.

Dat di money cover different years, including 2018 reach 2026, plus some old once wey dem never pay before.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app