obodo oyinbo

Pope Leo Honour Late Pope Francis For 1st Death Anniversary

todayApril 21, 2026 4

Background
share close

By: Esther Ayoola

For Vatican City, Pope Leo XIV don mark oneyear afta di death of Pope Francis on Tuesday, as he call on Catholic faithful worldwide to continue the mission of mercy and brotherhood wey Francis stand for.

Pope Leo, for message wey im post on X (formerly Twitter), say, dem sti carry Pope Francis words and actions for heart.

He add say di Church go continue to preach Gospel joy, God mercy, and promote unity among all men and women.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app