By : Jolayemi Olajide
Im colleagues for movie industry, including Funke Akindele, Bolanle Ninalowo and Godwin Nnadiekwe, announce the news on Tuesday and dem express deep sadness.
Funke Akindele talk for her Instagram story say she try reach am before, but she still remember the good times wey dem share together and pray make im soul rest in peace.
Bolanle Ninalowo, wey dey United States, also mourn am, say make God heal im family and everybody wey dey affected.”