Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Oga Presido, Bola Tinubu, don approve di posting of four ambassador-designates out of di 68 wey Senate confirm last year.
According to statement from Special Adviser Bayo Onanuga, Ambassador Ayodele Oke go run marras with France and Colonel Lateef A-re go be United States America.
President also name Ambassador Amin Dalhatu as High Commissioner to United Kingdom.
Tinubu don even direct Ministry of Foreign Affairs make dem notify di three countries through proper diplomatic channel.
Written by: News Author
Are ambassador US Nigeria new ambassadors Oke ambassador France President Bola Tinubu
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025