Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Wi oga presido, Bola Tinubu, unto doings don tell Nigerians make dem try to dey talk truth all the time and stop to spread fake news.
He talk this through information Minister Mohammed Idris during the launch of the “my nigeria, my responsibility” program for inside the obodo Nigeria.
Idris say, Nigerians must promote correct information and show the world the countri progress, peace, and national values.
Written by: News Author
Fake news in Nigeria President Tinubu
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025