Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Minister of Works, David Umahi, say wi oga Presido Bola Ahmed Tinubu handiwork dey show small small for South East Nigeria afta many years of abandoned project.
Umahi tuk dis one for weekend afta e inspect several federal road and bridge projects across di South East and South South regions.
E say di Tinubu administration dey serious with infrastructure development and determined to complete all important road projects to boost movement and economic growth for di obodo Nigeria.
Written by: News Author
President Bola Tinubu Road Rehabilitation Nigeria South East Nigeria Roads
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025