Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Wi oga Presido, Bola Tinubu don order make dem immediately stop di cashless payment system wey dey operate for federal airports.
Dis decision come out after meeting of di Federal Executive Council on Wednesday.
According to Aviation Minister Festus Keyamo, plenty passengers dey miss dia flights because di system dey cause serious delay.
And dat like dis Because of di suffer, suffer wey Nigerians dey face, di Presido say make dem suspend am for now.
Written by: Ridwan Agbomeji
Nigeria airport payment policy Tinubu airport cashless policy Tinubu order stop cashless airport
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026