National

President Tinubu Insist Say Economic Hard Time Na Past Tense

todayMarch 20, 2026 2

Background
share close

By: Esther Ayoola

Wi Oga Presido, Bola Tinubu say Naija economy don waka pass dat dark place wey confusion bin dey Gadima.

Baba Seyi nor hold back telling Nigerians to keep di renew hope, say make dem vote am enter office for second term.

Oga Presido tuk dis one for exhibition wey dem hold for United Kingdom during im two-day visit.

E come sti promise say government go continue to push for better economy wey go favour all Nigerians.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app