National

President Tinubu Wire Call To West African Leaders To Join Bodi Fight Terrorism

todayDecember 15, 2025 8

Background
share close

By: Esther Ayoola

President Bola Tinubu don  recharge 100 naira,  wire wire call  to West African leaders say make dem join hand fight terrorism and military takeovers for di region.

As im dey vex, i nor fit tuk so, im carry the phone give im  vice, Kashim Shettima for di 68th ECOWAS summit wey sup for Abuja on Sunday.

Tinubu yarn say no single country fit bring stability alone, and Nigeria still dey committed to di ideals of ECOWAS.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app