Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
US Presido, Donald Trump don turn back one big Obama law, wey bin stop gas wey dey cause heat for Earth.
Dis law wey dem call 2009 “endangerment finding”, tuk say plenty greenhouse gas fit harm pipo health.
Untop di latest judgment, White House say dis one go make car cheap, go save motor people $2,400 for each car.
Environmental pipo dey vex, dem say, allowing di ban gass, na big attack for climate change and dat, di mata, na court go settle am.
Written by: News Author
Barack Obama DONALD TRUMP Obama climate law Trump climate policy
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025