Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Wi oga Presido Bola Tinubu don wire message say make dem deploy 100,000 CNG conversion kits for next two to three weeks as option to di hike of petrol price.
Dis one dey come after meeting for State House, Abuja with Ismaeel Ahmed, Chairmo of Pi-CNG.
Say, Tinubu wan make CNG dey everywia, so dat transport go cheap for Nigerians.
Written by: Ridwan Agbomeji
Bola Tinubu transport policy Nigeria CNG transport plan Tinubu 100000 CNG kits
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026