Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Wi oga Presido, Bola Tinubu say Nigeria don overcome all di economic wahala under im gornment.
Im yan dis one for Presidential Villa, Abuja, when im host religious and traditional leaders for interfaith breaking of fast.
Say like dis, state govos no dey run go bank again to take loan to pay workers salary, say, indeed all im reforms dey work wella.
Written by: Ridwan Agbomeji
Bola Tinubu economic reforms Nigeria economic hardship recovery Nigeria economic progress Tinubu Tinubu government economy update Tinubu Nigeria economy recovery
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026