Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Presido Bola Tinubu don send 2026 Federal Capital Territory budget go Senate make dem approve am on Tuesday.
Im still ask Senate make dem confirm Taiwo Oyedele as Minister of State for Finance to replace Dr Doris Uzoka-Anite.
Baba also want make Senate approve Magnus Abe as chairman of Nigerian Upstream Petroleum Regulatory Commission.
Senate Presido Godswill Akpabio na im sha read all di letters for Senate floor during plenary, straight up for everybody to understand di presido moves.
Written by: Ridwan Agbomeji
Bola Tinubu Abuja budget FCT budget proposal 2026 Tinubu FCT 2026 budget
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026