International

Prime Minister Starmer Join Tiktok Dey Do Tap Tap

todayDecember 9, 2025 5 1

Background
share close

By: Rilwan Agbomeji

Britain Prime Minister, Keir Starmer, don launch im TikTok account on Monday to connect with younger voters, even though gorment  no dey allow to use di app for uk.

Wey tori pipo con ask say na whole prime mister dey do tap tap, Na im tok tok person dey clear di matter that, na for  security measures, say nor be tap tap di Starmer dey do for tik tok .

Unto di recipt wey fall out, Di first video wey Starmer post from Downing Street show im and im wife for Christmas lights ceremony, dey ask people make dem follow am.

Another video show Ukraine President, Volodymyr Zelensky, dey hug Starmer outside 10 Downing Street, then dem show am dey discuss with France President Emmanuel Macron and German Chancellor Friedrich Merz about plans to end war for Ukraine.

Written by: News Editor 1

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app