Prime Minister Starmer Join Tiktok Dey Do Tap Tap
By: Rilwan Agbomeji Britain Prime Minister, Keir Starmer, don launch im TikTok account on Monday to connect with younger voters, even though gormentĀ no dey allow to use di app for uk. Wey tori pipo con ask say na whole prime mister dey do tap tap, Na im tok tok person dey clear di matter that, na forĀ security measures, say nor be tap tap di Starmer dey do for […]