National

Reactions To NDC Zoning 2027 Presidential Ticket Go South

todayMay 11, 2026 7

Background
share close

By: Esther Ayoola

Say Senator representing Anambra Central, Victor Umeh don praise di Nigerian Democratic Congress for zoning dia 2027 presidential ticket go South, say e go hellep keep Naija unity strong.

Im yarn dis one for TV sit don tuk on Sunday.

E tuk say di arrangement na strategic move wey show North and South power balance, and say delegates support di decision for dia convention.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds