Entertainment

Regina Cry – Make I Dey Show My Sadness And Pain To Una?

todayNovember 7, 2025 29 41 5

Background
share close

Actress Regina Daniels don respond to Nigerians wey dey mock her over her marital wahala. For one video wey she post for her page, Regina talk say e dey okay if people wan laugh at her and talk say when she dey flaunt Ned Nwoko money, nobody dey enjoy am with her.

For di video, Regina yan say nobody dey ever flaunt dia sadness because people go dey mock dem. She talk, “As long as you never dey my shoes, you no go ever understand. Wetyn una dey expect make I show? Say dem dey beat me? Say I dey sad?” She still yan say if e reach one kain level, she go even break her phone.

 

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

Similar posts

Entertainment

Must Read: 2Baba and Annie Break Up Story

By: Kofoworola Olayinka   Sometimes, love fit real, di memories fit sweet, di children fit precious, but somehow, di marriage still fit scatter for ground. Check 2Baba and Annie Idibia tori from start to finish, you go understand wetin we dey yarn for here and why dia breakup pain plenty […]

todayAugust 31, 2026 10


WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds