Entertainment

Rema Drag Ayra Starr After She Relocate Go New York

todayNovember 27, 2025 101 5

Background
share close

Famous Nigerian musician, Rema, don spark plenty reactions for social media after e throw small shade for im close friend and colleague, Ayra Starr. Reports say Ayra Starr, for one interview, don confirm say she don relocate go abroad. As response to di singer relocation, Rema post one cryptic message wey talk how money fit change community relationship.

E even quote one Bible verse wey talk say make people love dia neighbours, write say: “Love ur neighbor as yourself but once money land you change neighborhood. No wam”. Di post make Ayra Starr quickly respond for comment section, write say: “Wait… Remyyyyy”.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

Similar posts

Entertainment

Mohbad Family Sti Dey Fight for DNA of Hin Pikin

Di family of late Nigerian singer, Ilerioluwa Aloba, wey everybody know as Mohbad, don demand make dem reveal di name of di US laboratory wey dem wan send di sample go for di DNA test to clear who be di real papa of hin pikin, Liam. Mohbad family still call […]

todayOctober 30, 2026 12


WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds