Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Unto matas! says motorists and commuters don dey vex say di Isolo-NNPC road construction too slow, dat di ogbolor dragging don make pass 19 month we dem suppose take finish am.
Dis road wey no reach six kilometre, dem start to build am 39 months ago.
Say na late president Buhari government approve dis road three years back.
Residents dey, question dey beg authorities make dem do di needful to complete dis road.
Written by: News Author
Isolo road project delay Lagos road construction news
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025