Sport Yarns

Rice and Odegaard to Face Each Other for World Cup quarter finails On Saturday

todayJuly 10, 2026 3

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

Declan Rice of England and Martin Odegaard of Norway go meet each oda for di FIFA World Cup quarter-final.

Di two players be teammates for Arsenal Football Club in London, where dem help di club win di Premier League title and reach di UEFA Champions League final.

But now, dem go stand against each oda because Rice dey represent England, while Odegaard dey captain Norway.

Both players dey fight to help dia countries win the World Cup.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds